Leg Over Letra |
Artista: Mr Eazi
Letra de canción de música |
Leg Over letra de Mr Eazi lyrics
Zaggadat! |
(?) |
Its your boy Eazi |
My baby dey confuse me o with her bum bum |
Wey she get a guy wey dey send her money from London |
She dey see me like a johnny just come |
When monkey dey work eh |
Baboon e just dey chop |
Me I go chop all the wash eh |
As long as you give me my portion |
Baby make you no dey rush eh |
Abeg make you treat me with caution |
Leg over |
My baby gimme leg over ahn ahn |
(Mxm) |
Hang over |
E be she dey gimme hang over eh eh |
Leg over |
My mama give me leg over eh eh |
Game over |
She dey come gimme game over |
I dey confuse oh oh oh |
I dey confuse |
When you turn around |
Baby you dey make I confuse ooo |
You douala like a, a Cameroon |
You mesmerize the boy and baby make I confuse |
Commando you be commando |
You dey command the boy with overload |
Yeh yeh I no fit stand alone |
I must call my guy before rack dey hook |
Me I go chop all the wash eh |
As long as you give me my portion |
Baby make you no dey rush eh |
Abeg make you treat me with caution |
Leg over |
My baby gimme leg over ahn ahn |
(Mxm) |
Hang over |
E be she dey gimme hang over eh eh |
Leg over |
My mama give me leg over eh eh |
Game over |
She dey come gimme game over |
Its your boy Eazi |
My baby dey distract me o with her bum bum |
Wey she get a guy wey dey send her money from London |
She dey see me like a johnny just come |
When monkey dey work eh |
Baboon e just dey chop |
Me I go chop all the wash eh |
As long as you give me my portion |
Baby make you no dey rush eh |
Abeg make you treat me with caution |
Leg over |
My baby gimme leg over ahn ahn |
(Mxm) |
Hang over |
E be she dey gimme hang over eh eh |
Leg over |
My mama give me leg over eh eh |
Game over |
She dey come gimme game over |
I dey confuse |
I dey confuse |
When you turn around |
Baby you dey make I confuse ooo |
You douala like a, a Cameroon |
You mesmerize the boy and baby make I confuse |
Commando you be commando |
You dey command the boy with overload |
Yeh yeh I no fit stand alone |
I must call my guy before rack dey hook |
|
Traducción:
- -
![]() | Leg Over Video |
Enviar Letras
Puedes comprar y escuchar en Amazon e Itunes en: Mr Eazi Lyrics- Guitarra acustica