3448 views
Isabella song lyrics music
Listen Song lyrics
Yeah man, yeah man, onyeoma, mmm
Anytime I see you e dey sweet my blood
E dey sweet my blood
When I see your face, my face light up
I swear to God
Baby girl na you be my tomato Jos
Hmm, my Ghana jollof onyeoma
I cannot get enough onyeoma
I jim n'ölü with handcuff onyeoma
Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stomach
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Tinini tanana o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Causing wahala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala onyeoma
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
I meet her for lekki phase 1
Inna the shopping mall
I tell her sey she too pure
Ahn sey her way too pure
Give me your number later make I beep beep
I'll write you love letters, I can be deep
And I can be your Mr Romantic
Your Mr wetin Mr Romantic
Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stomach
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Tinini tanana o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Causing wahala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala onyeoma
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Now you can Play the official video or lyrics video for the song Isabella included in the album Boyfriend [see Disk] in 2021 with a musical style Pop Rock . The Top of lyrics of this CD are the songs "Felony" - "Show My Side" - "Jeje De Whine" - "Isabella" - "Skoin Skoin" - .
Look Ckay biography and discography with all his recordings. His music can be found at their "Ckay the First" - "Boyfriend" - .
videolyrics
Quedeletras >> Lyrics >> c >> Ckay
- ski ski
- dtf
- kalakuta
- Felony
- Isabella
- like to party (feat. Blaqbonez)
- Mezebu